My guy text say he don miss me, say I just disappear comot from everybody like that, he say he wan come my side one of these days kon play with me for house, I laugh I tell am say he think say nah 2020 we Dey 😂 my bruh no come my side abeg, make we dey miss ourselves from afar, me wey don learn 😂
Floyd Mayweather really walks around with bundles of cash, just flexing his money. The moment he pulled them out to straighten the bands, the casino lady sitting next to him instantly got interested and couldn’t take her eyes off the cash. She’s already locked in 😂💵