@Damigold2222 Just 2 weeks what if he didnโt go out to look for money? And he kept her in a dirty environment can she stay? She will be the one to runaway
@Damigold2222 U Dey talk like who smoke ๐จ are wish I was the man no be this one dem go Dey talk o I no get patience, my hot temper fit rise and I go use am against the woman
@Baggy842@ogloc___1@Clementtimi112@UtdCecee Are wish I play that game I for just Dey happy now see wetin cut 1 do me this morning guy ๐ and I no play ur own I for recover my money o chai ๐ญ
@Baggy842 Bro I play 50 odd code too many I play all the first top middle and last from all the punters games wey u send, Omo code too plenty I play over 70 tickets today na only 4 remain like this