don’t say bad thing about @davido , I won’t tolerate that.👇🏻
I’m a punter , you drop code , I edit , I stake
I don’t have PVC Nigerians curse no go catch me
@Daddyzee02 Una no dey see davido voice ? Very special shiiiit
E fit all those world cup song , life don change to dey call person frog voice
Na that frog voice Gan Gan I want abeg
@Damattttttttt@39billion Egbon 💔😥
Swear I no dey happy , your game I picked today wey I play reach 100 ticket
I no win 1 naira
Now no hope tomorrow, I don’t even have #10 for acc to play tomorrow
They received an information that Fulani band!ts have invaded their farmlands in Imesi-Ile, within Obokun Local Government Area of Osun State.
In response, these hunters mobilized and gathered together to confront them.