“Don’t video my cows, you can video me not don’t ever video my cows next time”
- Heated confrontation between a driver and a Fulani herdsman moving cows along the expressway in Abuja Omoh where these guys get their audacity from ?😲💔🙆🏼♂️
Na must say you go face am kpa....you no fit escape...people go whine you...babe go leave you...money go finish...things go fall apart...naso God share problem give everybody na still the same way him still share blessings...as far say life dey hope, hope dey..money dey... no fo
Omo I been just dey spam una for here with “SAD BOYS GO SMILE AGAIN” that year 😂😂😭
It was all coping mechanism then, but now the boy is UPPPPPPPPPPPPPP , extremely UPPPP
ALHAMDULILLAH
Respect yourself....if you get respect for yourself... people go respect you....no look like your problems....buy clothes...even if you no get plenty....arrange the one wey you get...more go surely come....person wey de push everyday go hit Diamond mine one day.....no rush life...no hate on person...no envy another man....no thief person cl...use clean mind do your thing....baff Soap....enter church drop money for altar...ask God for grace...the journey need divine backing...
Not to sound delusional, but please pray for grace. Life isn't really about hard work. It's more about meeting the right people, grace, mercy, and favour.
@whopls_ That show gratitude omooo I don't know how it works but as for me personally any little things that happen in my life I genuinely thank God like genuinely how others happen I don't know but I believe in showing appreciation brings more ....omoo life dey deep ahaa