E get time wey one guy Dem steal one guy phone for iwo road, those uselsss mutuals come Dey tag me under, Naso the guy enter dm, Dey ask me if I steal am truly, or I sabi who steal him phone
Bro I no fit sleep that night, me wey all my jerseys get name for back. 😭