@OkikiolaTi46237@official_Gegeh Shut the fuck up.wetin you know na he and your papa dey perform since for 02 arena gbezume nigga like you backward big mumu
iPhone 18 just dropped yesterday. 📱
Dear Nigerian vendors, before una double the price, REMEMBER SAY VDM DEY CHINA! 😂🇨🇳
I go spoil market for una. Una go cry and nothing go happen! 😭😂