@_Davido01 OBO I take God beg u, no be everything u see on social media u go comment. U dey make am too easy for this people to get ur attention. The thing done dey hurt me too much, remember say na hotcake u be o, dem no fit shine without u, so abeg starve them with ur attention.
@iamnasboi@davido@iamnasb congratulations on wins. I know say he go give u verse, ah swear @davido na very extra kind person na why I know say he go give u the verse
@davido Everybody need OBO reply, it means a lot to them. No be say them hate 001 o, dey just need @davido reply to show off in their community. So we understand all the bitter comments here. E no get where e touch โ๏ธ๐