Train your mindset to focus on progress instead of perfection because every small step you take today is building the stronger, wiser, and more confident person you'll become tomorrow๐
GOOD MORNING MY PEOPLE๐
Some people dey say Forex no be betting. ๐
Oya explain am to person wey dey enter trade with hope, lose money, then say โmarket manipulated.โ ๐ญ
Betting na โGod abeg make this game enter.โ
Forex na โGod abeg make this candle go up.โ ๐๐
Different uniform, same heartbreak. ๐