@mezieDCee@damylareee Like Broo footballers dey buy car worth millions of dollars
cus person just buy 3 cars worth millions of naira dem dey shout music money taaaaa
@damylareee Una really get sense at all?? Una still come use CR7 face
Person wey get money pass una big three artist combined 😂😂. Una dey really whine football money sha