Una see person dress like this una dey follow am drag 10k issue.
Na some men use credit alert boost her jaju mindset reach that level.
AWON OMO OBO. 😅😅
Logos olori never sign deal È don dey write song 😂😂 OBO SABI USE PEOPLE DIE.
E don use mayorkun, yonda and dremo finish 😂😂 peruzzi never get sense.
NO 1 user 😂😂