Afromultilingo fusion artist. Visionaryโ๏ธ๐ผPhilosopher songwriter Model
Creating my own historyworking for the future ๐not the present alone
๐ฅท๐พ๐ฝ๐๏ธ๐ณ๐ฌ๐จ๐ฎ
Omo i need a good woman in my life oo
Because me i no too like women like that.
I no de lustful like that
I just want make God give me woman wey be my spec and ready to learn. And most important make she kind.Omo kind yen lasan omo. Na e be the foundation of all good qualities
Some times i get mumu pride and i no get money ๐๐. Omo i wan stop am
If i try to stop dem go still wan whyn me and i go wan let them no say me self no small mentally. Idey carry myself big everyday i call myself ๐boy. I go the star power.
I no get sense ๐๐ owonikoko๐๐ฝโโ๏ธ
@Ozedikus Facts.
If u think say e don soft
Na that time season film go start
God know how to put tribulations in ur life make e see wetin i go do
Devil self go whine uNa u no go gree
2014 i sick dem say i go die.
I said i will not die. I told God. Bruh i am still alive
Believe ๐๏ธ
If you dont have hand work nor any other skill u can develop and put in ur all
I swear to God u will suffer.
Skill is not just by hand work
Tap in ur ChatGPT; ask it
List me skills that i can work on. Generally
U will see skilla u go tire.
I got like 10๐ง skills. โ๏ธ๐ฝโค๏ธ