@General_Somto Wetin actually cause this thing na Yahoo boys. Many people Dey sell things for high price because of some people wey Dey make money without sweating. Forgetting say majority for Nigeria Dey really work hard for their money.
We Dey complain about government but we do worse.
Honestly, the country really hard๐
Fuel price don increase, foodstuff price don increase, Transport fare don increase, Gas price don increase, House rent don increase, Tax increase, To drink water sef na wahala.
But money wey Dey come in no change. Hmm
@daily_trust โGo and corporate with the speaker and other members of the house of assemblyโ๐๐
See warningโฆ grown ups like this!!
Mehnnโฆ no development. Just backwardness.
Lassa fever don claim 214 lives for Nigeria since the beginning of 2026, according to NCDC.
The agency say the disease fatality rate don rise to 25%, compared to 18.9% for the same period last year.
So far, the outbreak don spread across 23 states and 109 local government areas.
Ondo, Bauchi, Taraba, Edo and Benue na the states with the highest number of confirmed cases.
NCDC also reveal say young adults between 21 and 30 years old dey among the most affected age groups.
As e be like this, Health Officials say surveillance and response efforts still dey go on as even authorities still dey work to contain the spread of the disease.
One Fulani man don speak out about the insecurity challenges wey many communities dey face across the country ๐ณ๐ฌ
According to am, innocent Fulanis also dey live in fear and face the same security challenges as other Nigerians.
He say crime no get tribe or religion, adding say the majority of Fulanis are law-abiding citizens and should not be judged by the actions of a few criminals.
UNICEF don reveal say about 14,000 schools across Nigeria and other countries for West and Central Africa still remain closed because of conflicts and insecurity.
Tems perform her hit song "Me & U" for the opening ceremony of the Obama Presidential Center ๐ณ๐ฌ
Big Love to Temsโค๏ธโค๏ธโค๏ธ
Drop a โค๏ธ emoji for Her.
Wetin Man No Go See no exist๐
Judy Austinโs Ex-Husband don share Throwback Story๐ญ
Emmanuel Obasi, wey claim say na him be Judy Austin former husband, don make some interesting revelations about their relationship.
According to am, he pay Judy Austin bride price and dem get two children together.
See the part wey catch my attention oh๐ He claim say anytime dem dey watch Yul Edochie films together back then, Judy Austin go tell am say she like the actor.
Wahala๐
No score update.
No analysis.
Make we settle this matter first ๐ญ๐
Nigeria no qualify, but World Cup seasons no dey complete without Nigerians.
I lie?
#NaijaVoice#NaijaTwitter
President Bola Tinubu don tell Nigerians say dem fit criticize am and also disagree with am. But make dem never ever stop to believe in Nigeria as a Nation.
Federal Government don direct contractors wey dey handle legacy road projects nationwide say make dem no block road for more than 14 days under any condition, so traffic go still dey flow.