@_Penta_one_@Uchechukwu_Jeny Mr man
The 20 minutes waka wey she dey do from your house go junction before she see keke go work na wetin?
Abi the 30minutes wey she dey stand for bus stop before bus show na wetin??
As for the goblin, na your sperm no good!!
@_Penta_one_@Uchechukwu_Jeny If water go burst prematurely hope you get standy ambulance and doctor on ground wey go salvage the situation??
PS: I took an emergency to look around past 11pm na around 12:30pm dem bring wheel chair to come carry the patient, not even stretcher
@_Penta_one_@PrincessVoke@Uchechukwu_Jeny "Done in the house" for woman wey dey go bush market go buy things come shade for junction abi?
Abit the one wey dey go work Monday to Saturday comeback for night
@_Penta_one_@Uchechukwu_Jeny Chai
You want make your wife wey be customer care or teller for bank wey dey commot from house 6aam come back 7:30pm everyday go workout abi?
@bilionaire_dgb She will even still go to work from Monday to Friday, up till Saturday at times
And in Lagos, she will leave the house 6 and be returning at 7-8pm inside danfo, after mad traffic
@the_beardedsina You are always always supporting b@d things
Talk like you don't understand the kind of negligence that goes on in that place-platelets or no platelets
@sixvice@_raesparkles Asin person wey take one hour permission from her bank teller work to quickly go antenatal and she go enter house around 7:30pm???
🤣🤣