@ag69907@danifeg@ultimate_kombo Lol 😂 I just dey tell you say you self nah big for believing that kind thing. And anybody wey believe am no get right to tell me say I dumb because nah Una be the dumbest
@Xtract0010@A_WHY20@ultimate_kombo Leave that idiot jhare their own nah to come online dey disgrace their family members and their papa name. The same thing wey you dey claim say e make Jude better pass Pedri you no won gree say e make Messi better pass Ronaldo no be animal behaviour be that
@GoodluckLu1nqe@barca_supremacy Now I guess you deserve my apology brother I’m really sorry I do believe the both are up there and of course to me he’s the only one worth comparing to Messi but some Ronaldo fans will never say the truth just like you
@A_WHY20@Xtract0010@ultimate_kombo Shut the hell up idiot he just told you fact and you’re angry of course you’re slow. But your stupid individual awards no make Messi better pass Ronaldo abii animal
@GoodluckLu1nqe@barca_supremacy Okay calm down before you bite me. Is he no lucky to be compared to Messi? Messi is obviously better than him in what they do are you dumb🤔 he’s better based on stats he’s better based on eye test.