@Zubby__Michael Egbon zuby to me all this things no be true if Uba wan help make una help I understand sey you grind hard and strive hard to get there but the location and how e take happen canโt be disclosed please help if you wish to help e no Dey easy here at all boss I swear