@Optimus_Dracula All those people who were busy criticizing Maresca before where are they now? At least he was doing a better job than English teacher If things keep going this, na relegation straight sha.
@Jeff_Okhai Mumu
Wetting en don get
You just no get sense sha .
See small bastard wey you talk e de pressure people to go do fraud. No find way comot for this country make you see as young boys de buy Lamborghini. Fool.
@PH_first_coder No, e no go come guy ๐
Make he reduce am to like 10k odds, you go see as e go still dey hit.
Na just how these things be the odds too mad, but people still dey believe say e fit land.
@RanceRider2 Where you wan even see virgin these days, guy?
Una eye never clear ๐ you think say we still dey 1890s?
At this point, wetin even be the point of marriage sef?
Just find person wey you truly love, give am belle, and live your life. Finished.
@holardamolar@ChelseaFC Letโs be honest, guys. He should have questioned the project instead of showing interest in another club thatโs not a good look for a club like Chelsea
@Kecyy I go live my life the way I want while Iโm alive I no get business with who get money.
Nobody fit make me feel small because of money. Your giveaways no fit feed people wey u de give for life, so relax.
I blame the people wey dey worship una like say na God.
@Kecyy Nobody is truly rich or broke we all breathe the same air and end up in the same ground.
Money no be God.
So nobody should feel superior or try bully others because of it.
Some people just get money, but still lack sense. No be this same twitter you been start life.