you see this rema and wizkid feel alright song? e go age like chris brown and wizkid’s call me everyday, some of una never understand the kind magic wey dem create for that song
Feel alright feels like a slow but is also a club banger especially from that Wizkid’s verse upward, listen with better speaker wey go bring out all the sounds, you go understand this my talk.
I honestly no know as them take cook that song, e too sweet 😂