@DaddyKayNation1 No itโs not boss. Let those that isnโt ready to make it in life step away. We that are ready to make it. Weโre always active for Codes ๐๐ฐ
@EniolaSNOW@jacobz224w You be foool oo. You see person wey wan bless you. You dey say make he go buy blue tick. Oook e go good if everybody ignore the help wey you need abi? Be like say na wetin you want be that. Go show your supervisor/parents wetin you use the money go make them break your head ๐น๐