Very wrong advice! Den you carry person daughter add to your suffering, double suffering for you. There's no way you can't try smth to do and not make it in that thing! Get your life together, then go for a reasonable and compatible woman to marry, dat way both of u can achieve.
@Neo_officiall Na for who send them nah. Meanwhile, they were naked 200 years so no biggie. Make una no Dey look dem with lust. Na eye wey see nyash dey carry am for mind.
Benny, this one no concern Burna, make baba just face e hustle, all this confirmation and validation, Burna no need am🤲
Men wey know burna, know burna, public opinion na bant! Na less! Na dead!