@Dyce619@instablog9ja Them fix road una say e no need , them dey increase light una say na 24/7 una want, Things go reduce una say no be wetin you dey buy am 2008 be that wetin una wanttttt
@OtuyeluBay53169@instablog9ja You people and this free and fair scheme just one question did tinubu run away with ballot box and if the 2023 election was not free and fair peter obi would not have even 1 million votes you people keep acting righteous1🤣