if i dash you money rn man. just know say i rlly just love you. i swear. i just press that money bc i just cherish you.
no be say i get am clear. i just get soft spot for you.
Nah nonsense Ycee talk
You can drop ur point without directly insulting Peller
Nah for naija unaa dey less unaa own
Wetin Ishow Speed dey do ?
A lot of superstars outside d country making waves also without doing anything special
No be Peller say make ur career bend bro
Anybody can be a superstar, no be only Naija dat one Dey happen
If you wan form intellectual, go teach jamb students
To the weak guys who play fatherly roles in their relationships, pay rent for their girlfriends, send their girlfriends to school, and still put them on monthly allowance, Happy Father’s Day.