@MikkyPerry2@FoluboiNg Na so all this punters dey mumu, wey make sporty remove not to score in 10mins, now this one don carry his over Sabi, make dem still remove am.
@FoluboiNg Na so all this punters dey mumu, wey make sporty remove not to score in 10mins, now this one don carry his over Sabi, make dem still remove am.
@dammiedammie35 This one no get anything for brain Upon say her mom is trying to talk sense in her. God forbid I meet this kind girl, na once I go pursue her back to her papa house.