DRE INK HOUSE ๐ค๐๏ธ
Where art meets skin. ๐จโจ
Custom tattoos โข Creative designs โข Professional service
Your story. Your style. Art you wear.
@DurkioWiz People wey dey support zlatan and the ones wey dey support Naira Marley. Twitter no be where una suppose dey.....just go back dey use 2go and Facebook. Wetin make una think say them dey beef...like wtf!!!!
@realyobarnub Werey say him no take permission from you before before e move in. So him suppose come meet you to ask for permission to move in house wey him don pay for .
@sklezyvibzz@yabaleftonline How them take dey blind
Omo na your comment stupid pass for this comment section. Shey you know the boys before????
You know when them start to dey minister???
@afrisagacity@yabaleftonline Na werey na
The boys suppose wear rags so that him go believe say them be real men of God. Oya answer....wetin be the bad thing wey dey that Video....you just wan comment so that you sef go feel among
@augu10417@yabaleftonline Una brain ehhhnnn....if them give am to foolish man, e go make the man 20 more times foolish. So because them wear nice clothes, them Don turn to picker and loader. Na you be their middle man abi
@yabaleftonline So just because them wear nice clothes...e don turn bad thing abi
So them suppose wear rag So una go fit believe say them be real men of God. The way some of una dey reason ehhnnnn....the brain wey dey inside una skull suppose dey FOOLISH PEOPLE MUSEUM
@loyalsiza@Sugarzaddy504@yabaleftonline How them take use the elders play....you hear say them scam them?????
So make them wear rag so that you go believe say them be real men of God.