With the kind millions wey pass your skin few days ago you no go fit settle down book games again
Make I wait till you broke first before I start to play ur games again
BREAKING: The IGP crack team has arrested Ifechukwu Dennis who originated the fake voice that he passed on to his gullible targets as President Tinubu’s voice
@StatsbyJordan na to dey stingy to post quater overs, then post Opay balance say na 50 naira dey inside
@BETLEADS you no fit predict wetin go even make am just say send aza, just dey engage am he go suprised you
@deefuser na to dey spoil people life while chopping his regular Cut1 10m
@39billion fit say make una drop aza then make he lock up
@thekozykid you fit just tell am congrats make he enter dm come whip you 200k for no reason
@LouieDi13 fit just wake up de shout “whip am come”
@officialmoore7 body no de even rest at all until he credit people daily
@cubana_WL fit just read your comment paste you “#lazyfunds”
@mrbayoa1 fit just chop finish dash 20 people laptops
@_kennyblaze1391 de run him own monthly salary wey nobody de work for am
@sportingking365 fit just enter your DM paste you 6 figures
@Mrbankstips go just decide say today na airdrop day on stake
@brunochiemena go just enter DM paste funds make followers chop from winnings
@cindy_blog no de ever keep the extra Naira’s on her winning, na still followers go chop am
@jujupunte fit just drop half lyrics make you complete am waya you 50 kpa
@DESOJI_YL@pbtips_@vita_tips and many more I can’t remember
TWITTER BETTING INFLUENCERS 🐐❤️>>>>>
I always know say na local man you be but base on say you guide nobody dey gree talk am
With all the money wey you get see your sitting room settings...zero class, zero taste smh
Bro don't be dumb...the 2 odds in his ticket won't even be more than 3 games, some odds also are not even up to 1.40 some are 1.20, 1.28
So the 1.40 odds is very very fair enough to use in this analysis
Now to the main topic and with the initial calculation, more than 9 games might even cut or less too, but imagine staking 39k to win 42k isn't that stupid? And risk is also involved lol
I usually just throw one hands to her back and unhook it without looking
But yesterday I was embarrassed, Can't believe I had to fully turn around to use my 2 hands before I could take it off 💔