@TeeFresh225 Video wey don old see as bloggers dey deceive una cause them know say na fools full Nigerians a country 😩some are even married adults with children
@TeeFresh225 The fact say una gather una self full this X dey lie for Una self dey funny cause sincerely speaking I never see where people dumb and stupid reach this X funny enough na the adults mumu pass ,some go comment and you go confuse 😩see people wey dey complain of government 🤦🏼♂️
@FelixIsrael707@DanielRegha Br I say Nigerian has the most stupid and daft youths , they are always on the wrong side especially because of views and favoritism,they’ll never make important things trend
@uniquemind007@castrolt06@bigswankky Sometimes if I see their comments I go just shake head cause imagine youths of a country wey no dey work well see how them dey think , na this kind people wan make country better?🤦🏼♂️
@flames_28 Him don paint this one as bad person again😂I don warn una before Carter na wicked person all he cares about is himself once you no allow am use you automatically u are a bad person
@dammiedammie35 Is like for this country once you don dey old automatically you no go get sense again cause for this country this days na the younger ones dey talk with sense
@Soketeth@StreamerAwards Br said nobody knows him omor na una be the most dumb and illiterate bloggers I don ever see😂 and funny enough if that guy no win the person even close to him on their rate board is peller so how Carter wan win