@heistrowdy@mhi_dey98@Wizarab10 No be lie bigman, na the way the country be make a lot people come Dey see 200 thousand naira like one kind big money whereas na $150…Na our government cause this one, Dem just weaponised poverty on the masses, e come affect many people mentally…
@obaofbigotry@mhi_dey98@Wizarab10 Na your mentality be that, noting concern me with people wey never see 100 or 200k naira once for their life, my concern na the once wey don see $200k, $500k…Na where my focus Dey, every 247 I’m all about positivity…And for your info, no be everybody like you Dey earn in naira