@Johnonabote@yabaleftonline U think one sided so technically u re dumb even if u re writing to shove the truth away
He just wasn't proud that someone who is a first class graduate does not have a good paying job. No reference to 2nd and third class
Grow the remaining part of ur brain
@Lordzeus_101 Normally bees dey collet their food from flowers and those flowers wet Dem dey feed from contain wetin oyibo ppl call nectar. so as Dem chop finish food go digest nah .. u get ..
Bees Dem digest the nectar Dem collect in natural sugar ( fructose and glucose) Dem go com shit..