@valentine_25294@hypetribeng Yeahh ofc ๐ญ๐ฅฒ Rema Dey big 4 he mention famous Pluto wey he Dey chill with Youโre saying he Dey find clout
Person wey sing for ballondor ? World Cup
Don toliver
Selena Gomez
1billy streams
Sold out 02 at 23 ๐ญ๐คฃ Oya look this text well before you reply
@valentine_25294@hypetribeng You don ment oo ๐ญ๐ Rema Dey use famous chase clout? ๐ญ๐ฅฒ๐คฃ๐๐ lordddd Him own Benin brother
Benin wanna be carti (just sound pained)
@rxchxrdszn The famous Pluto still get 2.5 monthly listeners And mavo get 3 m
No be hits take am to 2.5
Cuz dem no recognize
You wan come Dey disrespect
I blame age kaii
Rema wey Dey drag big 4 with asake
Kaii e pain me as he say mavo Dey compete with am
@FLYGODRADIO Rema don sing with don toliver
Don Dey on US president playlist
1billion streams for a remix song and 700m plus for the main song
Sold out arenas Say na he canโt compete with mavo Kaii disrespect
Rema is part of big 4/5 Ug wan come for am because he no recognize them
@_iamcolman Asake get 9m monthly listeners but see the motion
Asake and Rema Dey at par
They are our upper echelons in afrobeat
Wizkid Davido burna Rema asake ayra star tems
Say na game has changed Game changed since wizkid davido burna
How e go come affect Rema?๐
@_iamcolman Rema sold out 02 at 23 years
Get 1billi plus streams for calm down remix and 700m plus for the normal song
Sell out arenas
27.4m monthly listeners (mavo 3m)
Dey sing with don toliver
Say na he canโt compete wth mavo ๐ญ๐ฅฒ
@_iamcolman Wetin be this abeg ๐ญ๐ญ kaii na age cause am
You no fit try this for asake or dem niggas for pushing 30
Dem no give recognition, you come Dey para for story ๐ฅฒ๐ซข
I love zay na my goat
But Cmonn
Say na โyou that claim to be mainstream canโt even compete with Mavo ๐คฃ