In 6 hours I will select 20 people to get this tour tee for free. This is your invitation to become a disciple.
You must Follow @hfdisciples. Retweet this and go over to the website and Claim Access to the product.
@MooreSmog@AsakyGRN He me explain give the idiot o!!! Like say he no even hear wetin the hypeman dey talk for background. Ishola go greet him guest for coming to his wedding the werey write guy 😂
@AsakyGRN So you mumu like this I no know😂 Nah ishola jnr you dey call guy, nah him dey do wedding yesterday wey he invite all of them go. Ishola no be just anyhow person, dem asisat come celebrate with am yesterday ni.
IBAGAZA na album you go give us this time because I too miss you🥲 na old album and track i dey use hold body when you no dey around. i know say you give us italia & Designer but we still want more of you🤩