@Sam_D_Artist@5starbarber_1@only1bangerlee We gonna leave sooner than we expect bruh💯
But for now, make i go survey my habitat for vibranium if not i no go see food chop tomorrow!😂
@Sam_D_Artist@5starbarber_1@only1bangerlee Omoooo😭
For this my side wey i dey currently, you fit see fish inside their gutters, like, some teenage age type fish dem, I never try catch them sha but I dey see dem steady!
To leave trenches ain’t easy for real!