@officialmoore7@officialmoore7 I trust the whole universe love what you do and Brotherhood is proud to have you. Stay blessed and safe for usπππ
@officialmoore7@officialmoore7 Just dey show love to people big ways πͺπͺ, Stay blessed and safe Brotherman. ππβ€οΈβ€οΈβ€οΈ I will wait patiently for my lucky dayβοΈππ
@officialmoore7 How I wish you can see this, i dey work, I just receive calls from home concerning Cooking gas few minutes ago, E finish unexpectedly and account red till further notice.
@channelstv APC government too wicked, a lot of other projects dey ogun State wey dem suppose dey do, na to demolish opponents properties go dey hungry dem. Oga oo