@pained_12@seyi_vibez Na u wan make I expose Seyike.. 1st of all their colleagues know say Seyike no get wetin Zino get.. Seyike still con dey live fake life ππ.. He lie say he buy house for Lekki e forget say na Naira friend get the house ππ Audio everything πππ
@pained_12@seyi_vibez We all know how Seyike start him career thanks to the comparison with Zino ππ him and dem portable, Mr real, idowest and Mr Mario for gather dey now ππ go check Zino IG post na Seyike full CS ππ
@pained_12@seyi_vibez That's the difference between them ππ Talent speaks for one while Bot speaks other one π₯΅ I happy say u no deny Ajeh ππ
@seyi_vibez Oloriburuku yunno remember say TML get mother when u dey spoil the boy online.. Ur Mama too no go rest in peace as u dey make the boy Mama cry for house ππ
@muyeez_wurld To know say e don finish for u.. no blogger dey carry your fufu ππ u don pray for TML downfall e no suppose beta for u too ππππ
@muyeez_wurld You beta release am for your Oga alone.. Nobody dey hear your fufu again ππ una no fit dey want TMLβs downfall dey pray make una own beta