At this , everybody suppose dey road now like this , people are hungry, money no dey , people no fit even afford the bare minimum and we dey wait for one celebrity. People wey dey gather chop from am . Crazy!!
Na wetin I dey talk everyday be this , make we dey wait for tiwa savage or davido or wizkid wey dey smoke igbo for LA make dem con save us . People wey don guide abi Cubana chief priest "cemetery chilling " because I no understand the narrative behind " make celebrities talk " .
All these talk of say make Celeb speak up on Nigeria issues is so lame. Nigeria has over 200M people. Celeb wey dey inside no even reach %1. What are the rest doing? Country wey no even Dey in Unity. Tribalism everywhere. How the revolution wan take happen?
If you want to be respected, then stop being available and start being rare. Because in the end, people don’t chase what’s easy to find, they chase what they believe they may never find again.
Minimum wage is one of the biggest problems in Nigeria, but people rarely talk about it.
no one should be earning 25k to 100k a month,
It’s modern day-slavery .
Nigerians are always okay with the barest minimum and it’s sad.
Nothing stresses me more than the fact that they’ve intentionally not sorted out 24/7 light in this country which they can do easily. This is 2025, it's crazy!