@yabaleftonline E be like sey na money una dey use rank the greatest afrobeat artist now....you no dey rate one big artist like that..mean while he has many product that dominate afrobeat.
@Odunomoadekola Yes...I will prove him wrong ๐
You never play this role below
Immigration officer
Vice chancellor / Rector
Butler
Bricklayer
รtun (I mean right hand of Kabiesi)
Now prove me wrong FADA @Odunomoadekola