π Giveaway Time π
β οΈ. Follow @EquityEdgeUK@EquitySpace1@THE_SNR_SNIPER
β οΈ. Like & Repost
β οΈ. Like & Repost Quoted Post
β οΈ. Tag a friend
Winners 72 hours
@thatveryvictor If this MacBook enters my hand eh, I promise say e no go waste. Na investment into somebody wey dey hungry to grow. Somebody wey no wan remain for one spot in life.
Abeg consider me πππ½
The eagle no dey throw food give person wey no dey hungry.
And me?
I dey hungry for success
@thatveryvictor β¦ e go open many doors for me. This one no be βI just want am because e fine.β I NEED am because I get vision.
Nna nwoke, you be Odogwu ππ₯
Aka gα» anaghα» ada.
The kind of blessing wey you dey give people na wetin people pray for silently every night.
@thatveryvictor Sometimes motivation dey high but tools no dey π
This MacBook fit genuinely change my life.
No be exaggeration.
From learning programming, running charts, backtesting trades, attending classes, building projects, editing, researching
Dear Globacom, at this point are we using a telecom network or spiritual WiFi? Because how does an entire network disappear with ZERO communication? No text. No update. No apology. No βwe are currently working on it.β Just pure silence like everybody should start using pigeon
And letβs not even talk about the internet speed after it came back. Browsing on Glo now feels like sending packets through NIPOST. One image loads today, the caption loads tomorrow.
@thatveryvictor Ềmα»₯ nwoke still dey calculate lot size, but this igwe nwoke already calculating where to park the next G-Wagon. π
Nna anyi ukwu,
Ego anaghα» agba gα» α»sα», YOU dey pursue ego with red eyes.
Aka Chukwu dα» na keyboard gα».
Every click na blessing.
@thatveryvictor Whales see am and start adjusting SL. π
This one no be trader again, na Forex dibα»a.
The Oracle of entries.
Chairman of Risk Management.
Grandmaster of compounding.
Odogwu who turned pocket change into generational testimony.