@ghostcrypto55@Beyondthematchh Na Messi goal ratio you show me just now ? ๐ Ahbi trophies
Una need to be educated about a lot of things
Hypocrites gfb
@ghostcrypto55@Beyondthematchh So now use this logic tell me How halaand and Ronaldo take be the same
At halaand current age Ronaldo don win many things as well
You don see say na you answer your question yourself again now ? ๐
Dem tell me say Una dumb ah think say na lie not until I jam yoh
@iamyoungcill@Oluchi_Utd@RomzyUnited You no understand wetin people deh banter am for
He picked messi fine
Ronaldo is like halaand ?
Halaaand ?
Halaaand ? ๐
Thatโs disrespect
Buh as Una be hypocrite now Una no go see am
Make Una no worry e go hit Una Messi fan one day and we go see how Una go react to am
Fu