Calm down, na when you broke you go know if your babe really like you or not.
Once you fail to chest 3 consecutive Billings, her feelings go disappear.
Anytime I wan calculate my end-of-month expenses, na then I go begin see names wey I no sabi.
Who be Zaidu Yusuf, and Wetin dey happen for my life wey make me send you ₦12,400 for 2:32 a.m??