@officialABAT So you think you be soloman ba!!, when I hear Lagos I know say na scam, so dem forbid Ekiti, delta , Kano ETC Abi….. nor Dey let people way Dey handle your life Dey disgrace your reputation
@officialABAT Waytin we wan use this information do now, picture when you Dey drive taxi you no post am…..no be run you run enter Cotonu the other time, person way no do bad thing Dey run…..Oga respect your old age ooo
@mamatii001 You way Dey battle with infection…..did you know if you focus on healing by now you for Dey alright…….”your prayers has been answered “ 🙄 the next thing na to go see man join Abeg shift