@yabaleftonline Una go carry ashawo come podcast come dey talk anyhow. This mumu never talk anything wey dey productive to una audience, yet you keep bringing her.
@Mazi_Chinonso1 These ones be like those provisions wey dey for store. Them no dey expire oo, but nobody dey buy am. Dust dn full am and the body dn fadeπ€£