@naijaconfra Nigerian government and police should do something about this useless boys in odogunyon, whenever we take scrab to those Lebanese company this aye boys will Robb someone at nite,and we have airforce barracks very close to the junction,let just forget police exist in the area
@naijaconfra I no be aye o,but you people should go settle your difference's,why lable him a rubber,I saw that video on Niger confra when he's on squared and one other squared are quarrelling
@naijaconfra This Ayes are boys not men,when you see men alignment you go know, matters go settle on perfect circle,na brain be alignment no be fight among men,this once na boys
@naijaconfra GOD created water to quench 🔥,and confra vikings because of Ayes, vikings no dey gree till when world go end for ayes,more souls will go down,but vikings una like to dey thief people belongings why
@naijaconfra I just dey wonder the way them go too too masaka the guy in retaliation of them ayes brodas wey them kill,ayes go do am like fowl wey vulture eat remain,dirty death
@naijaconfra Yo go see all those small boys wey no go secondary school wey dem be eiye,Dem dey abore criminal eiye from different area inside that ibasa,some day police go enter the islander pick them one by one,arrest any body wey abore criminals in the village
@naijaconfra Anyway for sati,no be ayes start war,must eiye small boys just want experience war ,but to me them even still see war, because all of them hide inside ijegun and that village island ibasa after water,but if them come out side the indigenous area them no no wetting be confra
@mercy_hilary@naijaconfra Who tell you say na bad thing,lead your child in a good way,many of una brodas later become aye,eiye, vikings later them kpai them,this is ban not rubbish
@WordChef_Baker@naijaconfra You be fool,you think say na aye or eiye or vikings settings,that's ban obonte,we dey always admire them but nobody go say him mama soup no sweet
@naijaconfra This guys will be out in the next 6 month,can anyone bet me,after 3month now, big lawyers will come for them and request for heavy amount, anyone that the family is capable will be eating suya the next week