But Aang too chop beating for this new avatar movie o๐๐โฆ Dem con make am weakling
Even Korra no chop beating reach like thisโฆ ๐๐.. chai #ATLA
@AsakyGRN This guy no sabi talk abeg โฆ even egungun sabi talk pass am
Zero talking steeze and composure
Not eloquent at all
If he speaks in a crowd everybody go ignore am Dey press phone cos his voice just be like background noise..
Make he go start POS work ASAP