…..then another person go buy drink and another person go buy kpo, another person go call babes like you to come enjoy then una go dey for refreshment.
Even you wey no fit buy Russian cream if you de with your guys ,you Dey call woman settings babe?? Your work na to Dey tie backy,make them Dey carry you for IS ,make u sit down for back Dey shout press m Dey go…settings boy”