😮Ballon d'Or nominees no dey joke for dis Season UCL ooo
✅Mbappe Vs Inter Milan
✅Ferran Torres Vs Slovan
✅Yamal Vs Feyenoord
✅Dembele Vs Slovan
✅Haaland Vs Porto
✅Fabian Ruiz Vs Slovan
Na Champions league games we won watch today
Any other club wey dey play no concern us.
Congratulations to Arsenal but this their 1 goal lead don tire me.
Hello Hello Hellooooo!!!!!!!
Abeg tell orile make him close viewing center door…yes make all of them close ham!!!
I ask god for bread him give me baking machine….E don Dey happen
My €10M signing — 1 goal in 2 matches
19-year old €140M Great Grandfather signing — ZERO goals, ZERO assists in 5 matches.
Record keeping is very important 😂
Free kick scored this season:
Lamine yamal : 1
Real Oviedo entire squad : 0
I said real Oviedo but some won't believe that's what I actually mean 😂😂
@john322226@ultimate_kombo
HT Scores: Barcelona 2 - 0 Feyenoord
This same Feyenoord wey no dey hear sorry for their league na Im Barcelona turn into Cardiff.
Mistake wey we do na to allow Barcelona sign Rodri because Rodri make that midfield balance, Pedri and Olmo just dey enjoy dem sef.