For inside this Wizkid fc so na this set dey sweet me pass. Cus even though say dem no know the song you gonna see pure joy for their face.
Abeg make person interpret wetin e talk.😂
We're back, Paris! DEEDS PFW presents an extra special party live with @wizkidayo (Album Pre-Release Party) at Cova Club Paris for another Fashion Week takeover.
DEEDS PFW / WIZKID
Date: June 25th 📍
Special guest: @wizkidayo 🦅