@erigganewmoney Make una reason something Big wiz fans dem if wizzy for example. Say he nor like certain brand. Talk truth how many ppl go bother buy the thing. U nor even need to try am. All because he made the statement. The statement fit be even be when e dey drunk or as joke.
@erigganewmoney Nigerians are really funny o. Big wiz fuck up for that statement. Because him na top artist already so every statement he makes they carry force. Like dis many ppl don change dreams. Why few go try prove am wrong. Big wiz fans go dey try cover up the small FCK up.