I just see some posts about people laughing at Ronaldo and praising Portugal's performance and I'd just shake my head. Na once you take dey know people wey start to watch ball 2020
Abi make go thief lamborghini? I fit just carry only the engine so tha them no go fit track ham, from there i go con go thief Roce Royce Body parts, thief Mercedes benz tire, with Ferrari or Bentley starring wheel, con round ham up with bugatti interior, once i finish like this, i go con assembly everything,con add one or two things, just like that i don create my own prototype, I fit just dey call ham LAM_ BUGATTI_FERA_BEZ, before you know all this top billionaire go dey beg me make i sell the prototype for them, I fit just close eyes sell ham for like $240billion ☺️ cashout block money,start dey leave better soft life. Shaaaaarp shaaaarp.🤭🤭
Guys, abeg turn on my post notifications 🔔❤️
Once you do, just enter my DM and type “Done” — I’m replying immediately. 😂🔥
Let’s stay active and keep supporting each other. No dulling! 🚀