@do_wicked you be fool guy so because say she no gree call carter efe na make her dey disrespect you if she call am wetin she wan come tell am as i first see ur comment i think say na small pikin i no even know say na old man like you fool at 45
@Dontjudge1000@omonaij111 person wey dey just dey test e working equipment na u wan use compare person wey post like for different location con promis dem give away
@OYXNnn shut up you brainless fool she only talked people she met she never said all the girls she even said why can't all of you be 1 but your jealous and stupid ass made you think otherwise. the worst part be say she no even know if you dey exist please acknowledge ur queen๐