I no even blame OS sef
gbese wey dey my head now if I see where I go stand make babe carry me give me turkey and wine still knack me con press 100k I no go fit refuse am o
e go reach one stage for your life wey you go stop dey watch movies, you no go dey post for your status again, you go stop dey snap pictures, even to reply dms go dey tire you, no worry na stage 5 be that
Gilmore asked Oceanvibes if he finds other girls attractive, while his girlfriend was sitting at the back watching. He said yes, and his girlfriend could only shake her head😭😂