@i_lexxa Omo I love pussy o but kai una use punna dey punish men, something wey god give for free...
U go buy some girls, house, car, go vacation for Bahamas just to doobo... no reason am I no fit do men... how I go kiss man passionately before I go reason the piping G dats disgusting...
@PoojaMedia If no be say I get respect for old people, I for ask wether U papa sabi wetin shoot be for football? abi Ur brothers don sign any local league for we state talkless of we country at large...
@NIGERBARBIE@tall_chilizzyy@it_Rutie Not been on X for days, read through what I wrote, I live inbetween lines so I no dey wish anybody death my dear, I only rewrote her context and emphasized on what she wrote... then I elaborated even though it seems a bit savage...
@Seyifacts @tall_chilizzyy@it_Rutie U go think say U savage bcos U include papa & mama... omo hope say U no go vex...
If person self package U like dat
@tall_chilizzyy@it_Rutie Poor Tinub's U nigga's just hating on a man loved by the universe cos he was seΔΊected, long b4 he was elected, he sha rig election but OG is gratified... Assuming baba na gen z him go post pics caption am God did...
2nd tenor insha.....
@it_Rutie Ruth don turn god o, ("it really shouldn't have been you") mama e be like U dey amongst the angelic beings abi Universe don give U appointment wey we no know? Cos I no for sure if dem say make U pick her or one of ur family members, U go pick her 100 million times & more...
@AfrobeatM0nster@davido Just open mouth dey waah....
Oga open ur mind to understanding...
After'all na d same post & caption
Wey U read & see
Na it we see...
But e reach ur turn...
Na waah...
Cumot
Na y some of us wey go school
2der dey get iss...
Cos we go read same book
But write rubbish for exam
@Brattyenori13 Una dey talk o, how much be the body self? am guessing it's not more than 50k for a night,
Madam come hustle&bustle for night πor go crystal palace so U go stop dey deceive urself...
@i_lexxa This one wey U dey get joy like this... and U even made a public post about it, it can only be that, the guy from last night made a remarkable Entrance...
Oya explain wild in Ur own terms? In conjunction with night & a female in it abi U be man?