@instablog9ja The funny part is that she would go back to his crib to beg for his forgiveness,some of this girls never learn,and are obsessed with abusive men na that side Dey kill me pass , man go Dey beat you weekly and as a lady you have a job that pays you why donโt you get your own place
@PDPRepublic@R_billz07 We all know that GEJ cannot win that electionโฆโฆ why Una don convince that man to sell e soul โฆ..after 12 years nine e one win ????
@DavidoHeir If you just read the lyrics to any song verbatim without the melody e no fit sound well โฆ. You no fit hate big wiz,if e sure you do this exact thing for Osakpolo or zlatan song weather e go sweet โฆmusic na the combination of the lyrics and melody ๐ต ๐๐๐
@kellybonito_BU Boss abeg post the complete video , I honestly never see fan base wey delulu pass 30bingos โฆ them just plenty Dey accept Wetin this mumu talk ๐๐๐ e sure me say 90% never actually watch the video
@gideon_ohimai Davido next hit dey writer and right now them say money neva complete so no song for him e say once the song blow e go send writer balance ..the delay na because e dey find upcoming hot artist wey e fit use blow again
@peace_igho Bingos funny ehhn
Which one be davido is the first African artist to meet president of France ๐๐
Na award???
Which artist them dey drag to see French president ,after now you go talk say na him be the first artist to Sidon talk with president of France for 30mins ๐คฃ๐คฃ๐คฃ